![IMG_20210108_015411.jpg](https://files.peakd.com/file/peakd-hive/glotokens/oro5YRFq-IMG_20210108_015411.jpg) Now can someone please tell me what's this Charlie Charlie game is all about. Is it real or its kinda a joke? Nigerians we no dey everly carry last. In less than two days we've got more than 100 tweets on the Charlie Charlie gameππππ€π€,isn't that hilarious?π€π€π€π€, lol, 9ja here we comeπππππππππππππ. Personally I love trying out new things but i bet you not this one abeg, me sef I dear fear, as in eeeh correct fear dey do me, whether de game na true or not, wetin consign bike man with overloadπππ, me like this eehh I no care. You know people the take some kind risk eeh wey no even get head sef. e fit be say devil just bring out new yamayama game wey go distract you from ur goal. Some people be say their family people dey play better drum for their head na so dey kukuma respond to am come dey play Charlie Charlie game hmmmm. Wait you sabi say na data this people dey use upload this game for twitter? Data wey dem for use better demselves, data wey dey for use enter hive or whether na steem, or redcash, or Torum, or blurt or uptrend or other blogging site make better and cool money na so dem dey waste to upload Charlie Charlie gameπ€π€π€π€ ![IMG_20210108_015424.jpg](https://files.peakd.com/file/peakd-hive/glotokens/H4yEjAhx-IMG_20210108_015424.jpg) Well dey thing be say we get our lifes to live, my brothers and sisters I just say make I waka come this side dey yan una. Aseire oo, tutu mkpong( Ibibio language, good morning or good night till tomorrow). Stay safe and saved; But in all you do be wise and be properly guided. I remain # glotokens Thanks for stopping by Much loveππ
author | glotokens |
---|---|
permlink | what-s-this-charlie-charlie-game-i-hear |
category | hive-105727 |
json_metadata | {"app":"peakd/2020.12.3","format":"markdown","tags":["game","horror","life","writing","nigeria","neoxian","dblog","stach","challenge","marlians"],"image":["https://files.peakd.com/file/peakd-hive/glotokens/oro5YRFq-IMG_20210108_015411.jpg","https://files.peakd.com/file/peakd-hive/glotokens/H4yEjAhx-IMG_20210108_015424.jpg"]} |
created | 2021-01-08 01:06:03 |
last_update | 2021-01-08 01:06:03 |
depth | 0 |
children | 1 |
last_payout | 2021-01-15 01:06:03 |
cashout_time | 1969-12-31 23:59:59 |
total_payout_value | 0.010 HBD |
curator_payout_value | 0.005 HBD |
pending_payout_value | 0.000 HBD |
promoted | 0.000 HBD |
body_length | 1,719 |
author_reputation | 74,588,068,549,396 |
root_title | "What's This Charlie Charlie Game I Hearπ€π€π€π€??" |
beneficiaries | [] |
max_accepted_payout | 1,000,000.000 HBD |
percent_hbd | 10,000 |
post_id | 101,270,300 |
net_rshares | 181,074,303,627 |
author_curate_reward | "" |
voter | weight | wgt% | rshares | pct | time |
---|---|---|---|---|---|
alz190 | 0 | 1,391,921,647 | 35% | ||
da-dawn | 0 | 55,552,680,952 | 23% | ||
clixmoney | 0 | 7,370,965,377 | 10% | ||
tosyne2much | 0 | 1,166,547,928 | 70% | ||
satoshi-group | 0 | 8,466,534,001 | 100% | ||
cruisin | 0 | 710,195,025 | 24.5% | ||
josua1 | 0 | 4,358,174,560 | 100% | ||
roozeec | 0 | 4,624,803,591 | 100% | ||
lifeskills-tv | 0 | 17,212,010,443 | 42% | ||
sc-n | 0 | 15,935,887,865 | 50% | ||
luppers | 0 | 1,799,660,654 | 5% | ||
tahuna | 0 | 2,444,157,612 | 100% | ||
writeandearn | 0 | 3,817,539,403 | 100% | ||
edipascal | 0 | 558,080,375 | 70% | ||
tomlee | 0 | 13,199,206,021 | 63% | ||
freddio.sport | 0 | 5,346,687,675 | 35% | ||
apostlevincent | 0 | 1,207,936,307 | 70% | ||
pukeko | 0 | 0 | 1% | ||
uyobong.sports | 0 | 5,189,254,704 | 70% | ||
tonimontana.neo | 0 | 0 | 0.28% | ||
jgb | 0 | 5,577,497,370 | 63% | ||
menoski-sport | 0 | 606,114,649 | 70% | ||
localgrower | 0 | 1,516,467,748 | 1% | ||
djsl82 | 0 | 6,967,150,090 | 17.5% | ||
empoderat.sports | 0 | 433,609,665 | 70% | ||
jelly-cz | 0 | 2,611,347,893 | 70% | ||
borbolet | 0 | 8,348,536,207 | 30% | ||
iamfarhad | 0 | 577,694,578 | 50% | ||
alokkumar.sports | 0 | 4,083,641,287 | 70% |
https://twitter.com/EdohoFriday/status/1347368490408288257
author | poshbot |
---|---|
permlink | re-what-s-this-charlie-charlie-game-i-hear-20210108t022422z |
category | hive-105727 |
json_metadata | "{"app": "beem/0.24.8"}" |
created | 2021-01-08 02:24:21 |
last_update | 2021-01-08 02:24:21 |
depth | 1 |
children | 0 |
last_payout | 2021-01-15 02:24:21 |
cashout_time | 1969-12-31 23:59:59 |
total_payout_value | 0.000 HBD |
curator_payout_value | 0.000 HBD |
pending_payout_value | 0.000 HBD |
promoted | 0.000 HBD |
body_length | 58 |
author_reputation | 5,554,335,374,496 |
root_title | "What's This Charlie Charlie Game I Hearπ€π€π€π€??" |
beneficiaries | [] |
max_accepted_payout | 1,000,000.000 HBD |
percent_hbd | 10,000 |
post_id | 101,271,059 |
net_rshares | 0 |