First mater I wan give gbosa to aunty ogoowinner, I wan make you sabi say haters go dey always hate on top the previous matter, no vex and continue to dey do your thing, collect this gbosa 🙌. On top the block and delete matter, i think say na advantage and disadvantages go dey, but na advantage go plenty pass. The thing be say steemit sef go dey sensored and one kain level of control go dey over person post. The kain yamayama wey dem wan take rubbish ogoowinner blog no go happen, but I happy say na everybody see am and say people defend her wella. I believe say some of the disadvantages go be say new minnows go find am difficult on top say the site sef dey complicated one kain way. My position be say mo try am on top steemit for a while to see Weytin go happen.
author | kolapo1 |
---|---|
permlink | na-my-mind-be-this-on-top-the-block-and-delete-button |
category | npc |
json_metadata | {"tags":["npc","nigeria","ogoowinner","writing","contest"],"app":"steemit/0.1","format":"markdown","image":["https://steemitimages.com/DQmZLNfrGBoySSz3uXEBoRpnaj6QDRapr7cSUs4vwn8hfJn/157372879.jpg"]} |
created | 2018-02-07 21:35:09 |
last_update | 2018-02-07 21:37:27 |
depth | 0 |
children | 1 |
last_payout | 2018-02-14 21:35:09 |
cashout_time | 1969-12-31 23:59:59 |
total_payout_value | 1.590 HBD |
curator_payout_value | 0.487 HBD |
pending_payout_value | 0.000 HBD |
promoted | 0.000 HBD |
body_length | 878 |
author_reputation | 174,863,571,985 |
root_title | "Na my mind be this on top the block and delete button." |
beneficiaries | [] |
max_accepted_payout | 1,000,000.000 HBD |
percent_hbd | 10,000 |
post_id | 35,754,968 |
net_rshares | 306,701,293,217 |
author_curate_reward | "" |
voter | weight | wgt% | rshares | pct | time |
---|---|---|---|---|---|
anomaly | 0 | 200,978,966 | 1% | ||
ogoowinner | 0 | 303,582,396,022 | 52% | ||
followforupvotes | 0 | 2,075,195,525 | 4% | ||
raphae608 | 0 | 231,580,573 | 100% | ||
kolapo1 | 0 | 611,142,131 | 100% |
As a follower of @followforupvotes this post has been randomly selected and upvoted! Enjoy your upvote and have a great day!
author | followforupvotes |
---|---|
permlink | re-kolapo1-na-my-mind-be-this-on-top-the-block-and-delete-button-20180207t220509215z |
category | npc |
json_metadata | "" |
created | 2018-02-07 22:05:12 |
last_update | 2018-02-07 22:05:12 |
depth | 1 |
children | 0 |
last_payout | 2018-02-14 22:05:12 |
cashout_time | 1969-12-31 23:59:59 |
total_payout_value | 0.000 HBD |
curator_payout_value | 0.000 HBD |
pending_payout_value | 0.000 HBD |
promoted | 0.000 HBD |
body_length | 124 |
author_reputation | 24,665,782,446,239 |
root_title | "Na my mind be this on top the block and delete button." |
beneficiaries | [] |
max_accepted_payout | 1,000,000.000 HBD |
percent_hbd | 10,000 |
post_id | 35,760,027 |
net_rshares | 0 |